Imagine mk u crak dry joke make dem laff pass joke wey sweet.
Imagine mk customer care dey sarcastic or mk customer care no care.
Imagine make u dey go house road dey free but wen u reach u see traffic for ur compound.
U get parkin space but u no get car.
Imagine mk u b trader wey no fit price something.
Imagine mk u drink coffee but u no sleep.
Imagine mk they tell u say mk u wash sand.
No comments:
Post a Comment